*Craze no hard to form,na the trekking be wahala.English translation: Easier said than done.*No matter how hot your temper be,e no fit boilbeans. English translation: Calm down, yourtemper won’t solve the problem*Chicken wey run from Borno go Ibadan go stillend up inside pot of soup.English translation: You can’t run away from yourdestiny*Today’s newspaper na tomorrow Suya wrapEnglish translation: Keep calm! Nothing lastsforever
*Cow wey dey in a hurry to go America go comeback as corn beefEnglish translation: Just be patient. Let the gamecome to you. Don’t rush!*Akara and moin moin get the same parent,nawetin dem pass through make dem differentEnglish translation: How you start doesn’t matter,what matters is how you finish.*Leave matter for Mathias and Sabi for SabinusEnglish translation: Give everyone what theydeserve.*The difference between kpekere and plantain chipsna packagingEnglish translation: Don’t judge based onappearance alone*Escort me, Escort me, na im slave trade take startEnglish translation: Serious things sometimes startlike a joke*The water wey dem use take make eba can neverbe recovered.English translation: Don’t cry over spilled milk.*E don tey wey yansh dey backbr /> English translation; thers nothing new under thesun.* Woman wey dey find pikin no dey wear pantsleep.English translation: if uu need sometin, go for it.....lozzzz
Thursday, 17 September 2015
Quotes
No comments:
Post a Comment